Miss Polytechnic Nigeria Beauty Pageant

Ewooo e don shelle Oo...


U feel say u fine, set, make sense, dey on point, even if na small...

no-just fine but con get brain join?


Naim be say na ur turn to shine & hammer O, Cos na

\̽▴̲̊̽▴̲̊̽̽▴̲̊̽/̽Miss Polytechnic Nigeria Beauty Pageant\̽▴̲̊̽▴̲̊̽̽▴̲̊̽/̽ don come so O...


This na for all babes, combos & chikitos wey be student for any Polytechnic in 9ja,

weder u wan enter, u dey in or u don even pass out, u fit partake...

No carry last O,No go dull urself...


The Form Na Just 5K,I say 5000 Naira Only (voice of Yoh & Loh-Loh wazobia FM)

U fit tell Jerry, Chima, Chukwudi, Ope, Dare, Danjuma, Yaya, Tarella, Okon or even Akpos to buy the form u,

so u go see chance hammer

1M, 0.6M, 0.3M,0.1M, Laptops, Car, Refridgerator, Plasma TV, Airconditioner, BB phones, Modelling Contract and many more, u go even be the Ambassador for Breast Cancer, Sickle Cell & other branded companies.


Infact special package de for the top 20 combos wey dey contest...

(Omo see groove chaii wy I nor be babe,abeg shea una go do Mr Polytechnic also...

Com no be that one them say make u disclose,commot...oh sorry...ℓ☺ℓ ℓ☺ℓ ℓ☺ℓ)


This package na Collins Mobile Connect & Catchy Modeling Agency+Entertainment Organise am (BB Pinz...314524A7 21829EC6...pinging finz...)
Order for your form online : www.misspolytechnicnigeria.com

Miss Polytechnic Nigeria Beauty Pageant 2013...Intelligent Over Looks...
like our Facebook page : www.facebook.com/reportnaija

follow us on Twitter
www.twitter.com/ReportNaija

Dont forget to drop your comments and share on Facebook/Twitter

*

Post a Comment (0)
Previous Post Next Post