I tell my gee make he wake me up by 3
'Cause zero balance no go make me sleep
Even if I sleep mind no go sleep
Mummy steady calling make I press money
Tolani go soon resume that’s my baby sis
Kele go be 21 by the end of week and she deserve a gift uhh
As omo ope kori shama shomi
Emi loye timo shey n pa idan mi
It’s so hard when you come from nothing to something
Wetin man dey face sometimes no be small thing
Na why sometimes you see my head is touching
God knows I don’t joke with money
Ki omo ope tori ID.ME
Ki omo ope toje ID.ME
Kafi shey IRS
You know expectation kills
Thinking if money don drop I go ja black
Benz
Oh God forbid bad thing
Your profile no go blank my Gee
You no go see violence
Bad man am sick upstairs
You fuck with a boy like me you go see madness
Sapa o le temi lorun
F’omo to yole shomo pe iya lofi korun
Monday fun ojo aje
Jaiye ni Saturday
I no go fit leave money matter go dey cuddle
I’m just a poor boy with an iPhone
If you no believe in grace
Boy you better find soap
'Cause this one no be soccer shey you get a life goal
I’ve been tryna make a fortune I no fit to die broke
Baba gbo
Gbo adura mio oo eh
I get plenty people wey don depend on me
As omo ope kori shama shomi
Emi loye timo shey n pa idan mi
It’s so hard when you come from nothing to something
Wetin man dey face sometimes no be small thing
Na why sometimes you see my head is touching
God knows I don’t joke with money
Ki omo ope tori ID.ME
Ki omo ope toje ID.ME
Kafi shey IRS
You know expectation kills
Thinking if money don drop I go ja black
Benz
Oh God forbid bad thing
Your profile no go blank my Gee
You no go see violence
Bad man am sick upstairs
You fuck with a boy like me you go see madness
Otiye Omo oro
You fit get 10 profiles make them blank 8
Normal
Ole fi 1 million shey ose koma gba kobo
Normal
But still on still oma lagidi pelu hustle e Omo ope
Osha mo
Omo iya Adewale o
No comments:
Post a Comment