Devil ma y Kry : Yahhhhhhhhhh zzzzzzzzharrrrrrrr Ehhhhhhhh Yahhhhh Trading war stories a black on dis ground jealosing niggers at his spot look in my eyes blood wa lojumi look in my eyes Loook in mah eyes Yahhhh 🤧 u no fit cheat dis world unless it cheat u anything wey u do for real there will be payback cux one day na one day either good or bad day na part of it wetin dey sup for my country na part of speech …….. u dont need dictionary for u to read me u dont need wikipedia to no about me u dont need google b4 u search me Am still searching Because I’m still single ........ call me the devil i no dey ur level x3 if you see me thinking 🤔 Na money 💰dey involve call me the devil i no dey ur level x3 if you see me thinking 🤔 Na money 💰dey involve ...................... since dey dont give a fuck me too dont give a dahm its just me against d world i gat nothing too loooose i worship my own God u worship ur devil mummy beat her senorita mamacita action bitter alomo tu bitter mummy peter mummy rita aye ni ka walahi talahi aye ma Nika x2 ....... sometimes i wonder if heaven get a ghetto am frm agege lasgidi part of ghetto ................ 😲 wu d fuck are this biteches 😮 messenger of the devil .........,,,,,,,,,,,,,, made promise with there devil betrayed ther devil now am here in my heaven siping pure heaven haters been jumping like frog 2sec nowww on there way to heaven ....... No give up my brother man do am again x3 ............... make d devil dey cry make d devil dey cry 👿💦🥲 .............,,,,, Am still searching Because I’m still single ........ call me the devil i no dey ur level x3 if you see me thinking 🤔 Na money 💰dey involve call me the devil i no dey ur level x3 if you see me thinking 🤔 Na money 💰dey involve ……… since dey dont give a fuck me too dont give a dahm its just me against d world i gat nothing too loooose i worship my own God My Own God 🕋 u worship ur Devil 👁
No comments:
Post a Comment