Popular Nigerian Music songwriter and Recording artist 'CALEB OGALA', popularly known as 'KELLYPAPER', dropped a smash hit 'FARAWAY', last week and here is the lyrics, Real cont, Written For the soul!
© KELLYPAPER 2022
…
KELLYPAPER - FARAWAY - lyrics
Then for de hood wey I Dey
nobody reason my case
I was loosing my faith
notin my eye no face
wake up only mama dey oh ye ye
nau ahde sing back in de days nau
u meet me wen I don dey make am
u say me I no give u face nau
mama tell me get up
I look in her eyes motivation
only we knw where e dey pain us
na why u bin hear me sing Ayewole
my maths e difficult
no vex wen u see me de live up
de boy de carry family cross
am going so hard and nau e don de pay oh ye ye
Aje ooo
anything I de do me I de always try to de do
am my way ooo
anything for de cash I pull up in cars
my tinkin is faraway ooo
anything I de do me I de always try to de do
am my way ooo
anything for de cash I pull up in cars
my tinkin is faraway ooo
dey say am living lucky life
Dem gimme their load make I carry am
family dey niggas de for side
struggle wan de turn me upside down
if I call u shey u go gree credit me like u say ooo
for some days I no chop I just de run like am usainbolt
mama tell me get up
I look in her eyes motivation
only we knw where e dey pain us
na why u bin hear me sing Ayewole
my maths e difficult
no vex wen u see me de live up
de boy de carry family cross
am going so hard and nau e don de pay
AJe ooo
anything I de do me I de always try to de do
am my way ooo
anything for de cash I pull up in cars
my tinkin is faraway ooo
anything I de do me I de always try to de do
am my way ooo
anything for de cash I pull up in cars
my tinkin is faraway oo
mama tell me get up
I look in her eyes motivation
only we knw where e dey pain us
na why u bin hear me sing Ayewole
my maths e difficult
no vex wen u see me de live up
de boy de carry family cross
am going so hard and nau e don de pay

![[Song lyrics] KellyPaper - Faraway - Full Lyrics [Song lyrics] KellyPaper - Faraway - Full Lyrics](https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEhDRJ5zjWzg2Ao_Nn5rX3NHlIyK7f1X7DJXDAX0ynvVYs1EGG9p1jHaqluwSo0JAensG0w5Od0l9rJHs_zj59MscBMhgR63idM47csBF8mBjDG_MvmO8T8W3OsoS-aWTVf0c98DdUSVUHLBxyp1Uavl4bmb8PHU0zXh7-KU6BAv0HXgigQyYZrmjg/w256-h320/FB_IMG_1656402080970.jpg)
![[Song lyrics] KellyPaper - Faraway - Full Lyrics [Song lyrics] KellyPaper - Faraway - Full Lyrics](https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEilOhBu1UrTAfpY5w5jPpFwlCfnF7z23WjZPBvntUX-4RPjjaihvttlgl7cbnoXJAXL33kUcngNCvengF_IpLQluwSGMsZUJq_MVyaabLy4zuHb7KIBQoqIFDbu2tjlLvOprW_gN4qBkVTR9a2ZNyX0gEq_kWqqPAp9M18uGB38M79bqiIWwY3O_w/w320-h320/Screenshot_20220628-083620.png)
No comments:
Post a Comment